Premium Only Content

One Day - Zazri'El
another banger from Zazri'El titled: One Day out now on all major platforms.
Sheybi e easy
Why u no put am for ur rap
Why u now write something wey no make sense
make these people start to laugh
Sheybi easy y u forming on d trap
Y ur mood dey swing like dat
Y u still telling us about ur past
U jus dey wine us wit ur music videos
They make these kids dey doubt
But I knw say one day my money go come
File my tax I dey wait return
And I’m confident mi no fi form
If u knw me then yeah I’m still d one
Me I can only advance
Watch me on my big boy stance
Wen I tell u say I got u I mean anything u want
Where u wan go baby
Anything u wan do baby
Got me on dat fan effect
I get fan effect wen I c my fay'vy
Dey ain’t like us then
But dem dey rush us now
Wey dem Thomas wey dey doubt us then
Make dem doubt us now
Yewande got d baddest back
Wait a minute dat na panty no b frack
Baby got it from d front u c d back
She whine up on me while I sipping on my ngac
Wey all my drilling niggaz all my killie niggaz
All my niggaz from d Trenches
All my black axe all my Black Panthers
And my cousins world Crip'n
No b mistake
Say d boy here yeah d man still tipping
Yeah dey stab me up omo dey carve me up
Over brotherhood living
Dem want another pop smoke abi na smoke dawg or Nipsey
Dem want Another brother going down in history
-
TimcastIRL
3 hours agoTrump Orders Specialized National Guard Units To Combat Crime In Cities, Dems Furious | Timcast IRL
141K84 -
LIVE
SpartakusLIVE
5 hours ago#1 Rocket CHAMPION of Verdansk wields UNSTOPPABLE new META
1,009 watching -
2:55:11
Barry Cunningham
4 hours agoPRESIDENT TRUMP MADE TODAY A VERY BAD DAY TO BE A DEMOCRAT!
50.3K31 -
DVR
Flyover Conservatives
22 hours agoFrom Cool to Cringe: How Democrats Lost America’s Ear | FOC Show
13.5K3 -
8:19
MattMorseTV
8 hours ago $2.90 earnedTrump is ACTUALLY DOING IT.
13.6K28 -
LIVE
ZWOGs
10 hours ago🔴LIVE IN 1440p! - Tarkov w/ Casey & crgoodw1n, Kingdom Come Deliverance, & More - Come Hang Out!
135 watching -
LIVE
We Like Shooting
14 hours agoWe Like Shooting 625 (Gun Podcast)
156 watching -
1:45:02
Glenn Greenwald
5 hours agoIsrael Slaughters More Journalists, Hiding War Crimes; Trump's Unconstitutional Flag Burning Ban; Glenn Takes Your Questions | SYSTEM UPDATE #504
100K118 -
1:29:31
Killerperk
2 hours ago $0.35 earnedRoad to BF6. Come hang out #regiment #bf6
11.2K1 -
LIVE
Jokeuhl Gaming and Chat
3 hours agoDARKTIDE - Warhammer 40k w/ Nubes Bloobs and AoA
34 watching