Premium Only Content

Ayra Starr - Rush (Lyrics)
Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can't count my grace
I just dey my lane, my lane
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling with us, oh)
'Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us
(There's no dulling)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh
Wallpaper: unsplash.com
I don't own the music in this video. Please contact the artist/label if you want to use it.
If you need a song removed from my channel, please contact me here: jeremygalope24@yahoo.com
-
27:40
TheRoyaltyAutoService
14 hours ago $0.61 earnedHow To Replace A Battery Like A Professional!
17.1K1 -
LIVE
B2ZGaming
5 hours agoTwo For Tuesday!!! | B2Z Gaming
13 watching -
LIVE
BBQPenguin_
3 hours agoExtraction Action! Looting & PVP
19 watching -
8:52
The Art of Improvement
19 hours ago $0.16 earned7 Habits Of Unsuccessful People You Don’t Want To Copy
1.31K -
36:17
Uncommon Sense In Current Times
15 hours ago $0.52 earnedIs Humanism A Religion in Disguise: A Discussion with Humanist Stephen Law - Part 1
8.57K1 -
30:07
Degenerate Plays
15 hours ago $0.10 earnedReverse Captain America! - Call of Duty: Modern Warfare 2 (2009) : Part 1
2.07K -
7:56
Faith Frontline
12 hours agoCIA Spy CONFIRMS Bible Prophecy Is Playing Out Right Now
2.93K -
1:25:26
Coin Stories with Natalie Brunell
20 hours agoCan the State Crush Bitcoin? And the Next Big Financial Crisis with Dave Collum
29.8K1 -
26:38
DeVory Darkins
1 day ago $7.56 earnedNewsom suffers CRUSHING LOSS after SCOTUS ruling hands Trump HISTORIC WIN
12.3K71 -
11:23
Nikko Ortiz
1 day agoArmy Tik Tok Fails Go Hard
71.5K7