Premium Only Content

ykB- san siro (official Trailer)
YKB – San Siro Lyrics
Intro
Before I begin the explanation
Make I paint a picture
Make I write literature
Describing the future for you
Yusuf baby, baba siwon
Verse 1
Ever since I don set my koro koro eyes on you
I knew that I will fight for you
I knew that I will participate in any competition
If the prize was you
I will go to any length to compose a sentence
That will fully capture your essence
I will spare zero expense
Cause you get more sense
Than bachelor degree or masters
Pre-Chorus
I’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
Government don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counsellor, make e dey counsel us already
So many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you
Chorus
The amount of love wey I get
E fit to fill up eleven basket
E fit to fill up san siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
The amount of love wey I possess
It big pass wetin I go fit profess
It could fill up san siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
Post-Chorus
Casket
Casket
Casket
Casket
Casket
Casket
Till I enter casket
Verse 2
Ooooh ooooh oh my days
I need a lawyer wey go rest my case
I need a doctor wey go cure my craze
And I fit call dre but then
It’s only you that can treat me better
I’m still waiting for your call up letter
If you post me, I no go redeploy
Shey you no dey see the boy
Pre-Chorus
I’m already a bachelor so ka ma ba se lo already
Government don pass law already
Say your love no be crime
Say your love no be felony
Where the marriage counsellor, make e dey counsel us already
So many damn butterflies in my tummy
I wanna open up
I wanna show you off
I wanna show you
Chorus
The amount of love wey I get
E fit to fill up eleven basket
E fit to fill up san siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
The amount of love wey I possess
It big pass wetin I go fit profess
It could fill up san siro
I could be your number one hero
Till I enter casket
Post-Chorus
Casket
Casket
Casket
Casket
Casket
Casket
Till I enter casket
Interlude
The amount of loving wey I possess
E big pass wetin I go fit to profess
My baby teach me to love she my professor
And also my mother confessor
Outro
Before I begin the explanation
Make I paint a picture
Make I write literature
Describing my future with you
Yusuf baby, baba siwon
Read Other Latest Music Lyrics Here
-
LIVE
SpartakusLIVE
3 hours agoNONSTOP Snipes, Rockets, and BICEPS = Monday MOTIVATION
315 watching -
LIVE
Rallied
4 hours ago $0.58 earnedSolo Challenges All Day
365 watching -
LIVE
Flyover Conservatives
7 hours agoIs AI Actually Alien Intelligence? Dr. Jason Dean Exposes the Dark Side | FOC Show
96 watching -
1:47:36
Glenn Greenwald
3 hours agoJD Vance and Rand Paul Clash on Due Process: War on Terror Echoes; Has the U.S. Given Up on Confronting China? Ben Shapiro's Latest Falsehoods About Israel | SYSTEM UPDATE #510
71.3K34 -
DVR
Nerdrotic
13 hours ago $2.49 earnedNerdrotic Nooner 513
28.4K2 -
BigTallRedneck
2 hours agoRANKED FINALS W OMEGA
30 -
LIVE
Eternal_Spartan
10 hours ago🟢 Eternal Spartan Plays Final Fantasy 7 Rebirth Ep. 3 | USMC Vet | Join the Best Chat on Rumble
45 watching -
LIVE
megimu32
1 hour agoOTS: Ace Ventura & The Death of 90s Comedy
138 watching -
LIVE
We Like Shooting
14 hours agoDouble Tap 426 (Gun Podcast)
127 watching -
LIVE
Meisters of Madness
4 hours agoWuchang Returns with Madness & Ranked Finals
28 watching